Exceptional

Haaaaa
Chai
G dadi say say say
Vibes

I believe in love
I Dey pray for peace
As I Dey get money
Make I no Rest In Peace
Na God Dey show me love
Na him Dey give me Highlights
My God is able
My Aza is stable

Many things I wish to know
And Many place I want to go
I tell nobody
Cos I trust nobody
Only ur belle nai u know
Many things I wish to know
And Many place I want to go
I tell nobody
Cos I trust nobody
Only your belle nai you know

That's why I Dey do yanga
I no want anything wen go Stress my life
I no want anything wen go kill my vibe
I no want anything wen go Bring me down
That's why I Dey do yanga
I no want anything wen go Stress my life
I no want anything wen go Kill my vibe
I no want anything wen go Bring me down

Me I wan blow
Cos Me I get hope
Wetin I go reap me Na Im I Wan sow
Where the money Dey na Im I wan go
When I Step inna d place
Is a Killer man show
Hey
A killer man show hai

There's one who believe that Life Is a struggle so dem face
While some see life as a Battle so them fight
This life you see my friend is Not a bed of rose
So when u fall u pick yourself
Nobody go know oh

That's why I Dey do yanga
I no want anything wen go Stress my life
I no want anything wen go Kill my vibe
I no want anything wen go Bring me down
That's why I Dey do yanga
I no want anything wen go Stress my life
I no want anything wen go Kill my vibe
I no want anything wen go Bring me down

Me I wan blow
Cos Me I get hope
Wetin I go reap me Na Im I Wan sow
Where the money Dey na Im I wan go
When I Step inna d place
Is a Killer man show
Hey

A Killer man show hai



Credits
Writer(s): Gibson Ifeta
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link