Never

G Dadi Say

Nor be small thing wen eye don See
I keep perfecting my grind low-Key
I'll be living my life
I'll be living my life
I'll be living my life
Cos we gats to make the pay
Oh boy nor be play play
Awon te mi sare wole
G Dadi gbede o
Oh boy nor be play play
Awon te mi sare wole

Abeg e make u show love
My brother don't go stupid
My brother don't go stupid
They did worse to me
My brother don't go
Abeg e make u show love
My brother don't go stupid
My brother don't go stupid
They did worse to me
My brother don't go
Hmmm mmm

I go love
I go love nobody pass the way Me I love myself
Omo Me I go talk
I go talk my mind and I go talk Am as e Dey be
Let's talk about Love
When life do u dirty
Shey the people you call ur own
Hope say dem go come?
Hope say dem go come?

Never Never Never
Will I go down
Never
Never
Never
Never Never Never
Forward Ever Backward Never
When the money Dey
Dem go show love
Wen money no Dey dem go turn Karashika
Never
Never
Never

Abeg e make u show love
My brother don't go stupid
My brother don't go stupid
They did worse to me
My brother don't go

Blessings for my way
Sorrow far away
Make God nor let Man see Problem wen go give am pain
This life too sweet
I no fit shout
You show me love
I show you back
They can't stop me
I won't give up
I'll keep on coming
This life too sweet
Omo I no fit shout
You show me love
And I go show you back
They can't stop me
I won't give up
I'll keep on coming

Abeg e make u show love
My brother don't go stupid
My brother don't go stupid
They did worse to me
My brother don't go
Hmmm mmmm

I go love
I go love nobody
Pass the way Me I love myself
Omo Me I go talk
I go talk my mind and I go talk Am as e Dey be
Let's talk about Love
When life do u dirty
Shey the people you call ur own
Hope say dem go come?
Hope say dem go come?

G Dadi say
Vibes



Credits
Writer(s): Gibson Ifeta
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link