Grace

G Dadi Say
Super Super Una
Vibes

From way back e don tay
Even food to chop nor Dey
But God Dey and hope Dey
As long both e Dey
We OK

Man wen broke nothing Dey Funny
That's why we all want this Money
Steady hustle steady grind
I no wan be d fool At 40

Ohh No oo
From Grass to Grace (Yeah yeah)
More money
More blessings
Enjoyment fall on me (Yeah)
Ohh No oo
From Grass to Grace (Yeah yeah)
More money
More blessings
Enjoyment fall on me (Yeah)

Me I can't help but wonder
How I got this further
Past years was hard
But bad man made it harder
Many pain and struggles
All made me stronger
I fought through defeat and now
I'm a better man see
My fan base Dey grow
Be like farm filled with beans
Many critics around
I got dem all erect like a Dick
I can't say I've made it
But this Jam na big hit
Omo no time to do beef
Cos my trademark na big ishhh
Money too sweet abeg
Oh No yeah yeah
Oh No yeah yeah
Oh No
Money too sweet abeg

From way back e don Dey
Even food to chop nor Dey
But God Dey and hope Dey
As long both e Dey
We OK

Man wen broke nothing Dey Funny
That's why we all want this Money
Steady hustle steady grind
I no wan be d fool at 40

Ohh No oo
From Grass to Grace (Yeah yeah)
More money
More blessings
Enjoyment fall me (Yeah)
Ohh No oo
From Grass to Grace (Yeah yeah)
More money
More blessings
Enjoyment fall me (Yeah)



Credits
Writer(s): Gibson Ifeta
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link