LYF

Me I want live life
Me I want ball
No matter how
I must score
Nobi my fault
Say pikin sabi song
Say Gone are dem days
When things them be rough
Now they want to enjoy
Forget say
Man be don wah for so long

But na one life I get
No get two
So go try to live am
With no regrets ah ah
Say na one life I get
Say ehh
No get two
So go try to live am
With no regrets ah ah
Me I want chop life
Me I want live
Say me I want chop life
Me I want chop life
Me I want live
Say me I want chop life
Me I want chop life
Me I want live
Say me I want chop life
Me I want chop life me I want live
Say me I want chop life

Mola tu me' déranges ehhh
Tu me déranges ehhh
Pourquoi tu me' déranges ehhh
Pourquoi tu me déranges ehhh
Tara tu me' déranges ehhh
Tu me déranges ehhh
Ahh
Pourquoi tu me' déranges ehhh
Pourquoi tu me' déranges ehhh
Heh heh ehh

Man don grow
With no parents
I be dey check
Say for this life
I no go make am
Goat di chop fat
For side the tire am
Plenty carry my matter
Like na wrapper

But I dey pray for those
Who show me love
Though the journey
Tough for us
Plenty go yan wah
Success no be we
I beg bar man bring me charge
Make I drink ieeiii

Cause na one life I get say na one life
No get two
So go try to live am
With no regrets ah ah
With no regrets
I Say na one life I get
Say ehh
No get two
So go try to live am
With no regrets ah ah
With no regrets
Me I want chop life
Me I want live
Say me I want chop life
Me I want chop life
Me I want live
Say me I want chop life
Me I want chop life
Me I want live
Say me I want chop life
Me I want chop life
Me I want live
Say me I want chop life

Mola tu me' déranges ehhh
Tu me' déranges ehhh
Pourquoi tu me' déranges ehhh
Pourquoi tu me' déranges ehhh
Tara tu me' déranges ehhh
Tu me déranges ehhh
Ahh
Pourquoi tu me' déranges ehhh
Pourquoi tu me' déranges ehhh
Heh heh ehh



Credits
Writer(s): Egbe Konrad
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link