EGO

I don dey try for
This love we dey share
I no go lie I don tire
You sef no try for
Bob my friend
Behind my back
I don suffer
Dosè for ndolo
Don dey pass for marchè
Dey now like
Sodom and Gomorrah
Dey check for center
But another voice dey say
Na just for gather ahhh

I no fit play
This your game oh
This one go carry
My head go
Person way like e na ego
All man don joueh your card
Seka the same doh
Ohh ohh ohh
Seka the same doh
I no fit play ehh
I no fit play ehhh
This one go take my head
This one go take my head go

Draaaag
Small chou chou chou
Be pass for air
I no be want for hear
Or na steady puna
Wey you give me
Mah head no di clear
The very head
Wey you be use am
For give me head
Eley stress
I think I need cutlass
For clear the head
I saw the messages
On your phone
That you been texting
He's not your spec
But naked photos talking
Wait
Wait a sec
Wait
I'm not done talking
Even on snapchat
I know that
You been sexting
Even if you hold
Now so na grass
You muh leave
All this one na drama
Tell me why
You on your knees
It's your fault
We for blame
Adam and Eve
When you going out
Please don't forget
To drop your keys
Yeahhh
I juh said it
And I meant it
For di relations
you go get for go
I need a minute
I really want for settle
For mami Esti
Now it's f o r to the e s t
Forest

I no fit play
This your game oh
This one go
Carry my head go
Person way like e na ego
All man don joueh your card
Seka the same doh
Ohh ohh ohh
Seka the same doh

I no fit play ehh
I no fit play ehhh
This one go take my head
This one go take my head go



Credits
Writer(s): Ojong Clinton
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link