NO DELAY

Ngorè this your
Ndolo way for long
I Dey carry
Don dey frustrate me eiii
For seka you
Man go turn be na
Mc Tyson
Even though your
Famile still dey deny me
I know for sure
Say many of your friends
Don follow join
The jalou team
But make dem yan
All their talk dey for
My mute list
If they want war
Dey wait them
With my whole team

Baby tu sais que pour toi ahh
Je suis prêt à traverser
N'importe quelle port
N'importe quelle port
Ayo ohh ehhh
Than say I leave you I die
You sef know
Say me I dey try
Prepared to ride on you
Me no stop
Me say prepared to ride on you
Me nooooooo

No matter where you dey ehhh
Me dey prepared
To run your race
But no delay ehhh
Say no delay ehhh
Wahala e go dey ehh
If dem want to block our way
But no delay ehh
Say no delay ehhhh

So baby make we just dey go
But no delay ehhh
Say no delay ehhh
I say make we just dey go
But no delay ehhh
Say no delay ehhh

Sep the hustle no pay
Go always make sure
Say you get mandu
For you plate
Study you pass me
No go want fail
Make promises
And oat way me sef
No go want break ehh
No matter how dem
Come for your love
Na here I dey
I no go tramblè ehh
Mutumbu way go play
For the day
For wah marriage
Go be na dangè ehh

Baby tu sais que pour toi ahh
Je suis prêt à traverser
N'importe quelle port
N'importe quelle port
Ayo ohh ehhh
Than say I leave you I die
You sef know say me I dey try
Prepared to ride on you
Me no stop
Me say prepared to ride on
You me nooooooo

No matter
where you dey ehhh
Me dey prepared
To run your race
But no delay ehhh
Say no delay ehhh
Wahala e go dey ehh
If dem want to
Block our way
But no delay ehh
Say no delay ehhhh
No matter where you dey ehhh
Me dey prepared
To run your race
But no delay ehhh
Say no delay ehhh
Wahala e go dey ehh
If dem want to block our way
But no delay ehh
Say no delay ehhhh



Credits
Writer(s): Egbe Konrad
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link