Big Bag

Ah I'm on big bag
Loud tion se egbe cigar
Gewanpa benzema
Shey you see as e Dey be now
Eh eh eh them know I go deliver fine boy lomo eyan asa asika
Knack this beat amapiano
Ka gbe ese bi shina peters eh
Wetin dem Dey talk
Sheyb wan lo lenue nue eh
Mio raye serenren it's about to go down ema gbo gen gen

Eh eh gen gen
Eh gen gen
Action film gen gen
Eh gen gen Oha
Eh eh gen gen
Eh gen gen
Action film gen gen
Eh gen gen Oha
Eh eh gen gen
Eh gen gen
Action film gen gen
Eh gen gen Oha

When we enter this place you know it's about to go down low
Shawty carry front and she carry overload
Girl I want to spend my naira and my dollars on you
Ibadi koma gbon gbon gbon girl man no fit fumble
Man no fit fumble oh aya
They did not believe
Ejo lon bimi
Mehn I work for this sht oga ade no luck my
Where you dey when I dey hungry
I no get wear good cloth nobody to hug me
Now I turn course dem dey study mi
Coz my life e change suddenly ah eh

Ah I'm on big bag
Loud tion se egbe cigar
Gewanpa benzema
Shey you see as e Dey be now
Eh eh eh them know I go deliver fine boy lomo eyan asa asika
Knack this beat amapiano
Ka gbe ese bi shina peters eh



Credits
Writer(s): Bolaji Showunmi
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link