Shomo

I just wan dey ball
I just wan make money till thy kingdom come
I just wan have fun
And send nobody
Had a sleepless nights just to make this money
Coz nah him be ko ko
Make money till my old age
Kiomo ope sha ti wan ok
Dem say no pain no gain ki omo Ope sha ti ma fo loke

On a friday and my maga never pay eh
Wan wani kin wa shomo
Oro omo koloba mi
Mama wan le eh I gas hustle for my pay eh wan wa ni kinwa shomo oro Omo kolo bami

Wanna pull up with my goons like
Don't care about who's liking
Where you dey when I been fight
So tell me why you dislike me
Everything nah grace man
If you know wetin I face man
You no go fit come close
You go fear me like craze man
Mad man don't fuck with me
I'm all about the money can't you see
Don't come close with jealousy
Nah money dey give me joy vitamin c
Mad man don't fuck with me
I'm all about the money can't you see
Don't come close with jealousy
Nah money dey give me joy vitamin c

On a friday and my maga never pay eh
Wan wani kin wa shomo
Oro omo koloba mi
Mama wan le eh I gas hustle for my pay eh wan wa ni kinwa shomo oro Omo kolo bami



Credits
Writer(s): Tony Confidence, Bolaji Showunmi
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link