EBE (feat. SEYI VIBEZ)

I Dey strive just to get the kpa
Coz I gas lowo lowo to avoid fipa
I wan say bye bye to broke days
Make I get money till old age
When my glory dey shine koma so wi pe wan ti pa

Kowo mi matan
Kola mi ma lo isale
Kowo mi ma kan isale apo
Ebe ni mo be

Kowo mi matan
Kola mi ma lo isale
Kowo mi ma kan isale apo
Ebe ni mo be

Life no dey sweet when money no dey
I don sleep where mosquitoe dey
Ti mio rowo raso ti ma mu rode
Nah why I dey hustle 24 7 no play
Garri no be food wey fit me
Sun fire me rain beat me
Wetin I never do lori titi
So I gas make am loruko jesu kristi
Dey wan see the boy downfall
If I gbera wo wan for
From zero to wonderful
Hating on me like what happen
Dey wan see the boy downfall
If I gbera wo wan for
From zero to wonderful
Omo ologo shana lor

I Dey strive just to get the kpa
Coz I gas lowo lowo to avoid fipa
I wan say bye bye to broke days
Make I get money till old age
When my glory dey shine koma so wi pe wan ti pa

Kowo mi matan
Kola mi ma lo isale
Kowo mi ma kan isale apo
Ebe ni mo be

Kowo mi matan
Kola mi ma lo isale
Kowo mi ma kan isale apo
Ebe ni mo be

Oun ti owo e oto
Mafi gongo fa
Se bo se mo
Ayeyi olo far
Pastor lo mo abi alufa
I thank omega and i Thank alpha
Tori eniyan ma da owo ru gan
Toba soro lo wan fowo mu bu gan
Odogun gbe gbe gbe kato mu u-turn
Baba sa'nu mi make I fit pull up
Oun ti owo e oto
Mafi gongo fa
Se bo se mo
Ayeyi olo far
Coz nah where man dey work
Man go chop o
God dey for me no more sorrow
Monkey dey work baboon dey chop o
Ao mani we no go borrow

I dey Strive just to get the kpa
Coz I gas lowo lowo to avoid fipa
I wan say bye bye to broke days
Make I get money till old age
When my glory dey shine koma so wi pe wan ti pa

Kowo mi matan
Kola mi ma lo isale
Kowo mi ma kan isale apo
Ebe ni mo be

Kowo mi matan
Kola mi ma lo isale
Kowo mi ma kan isale apo
Ebe ni mo be



Credits
Writer(s): Bolaji Showunmi
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link