Level Wey Pass You (feat. Roli)

The executive of both unions
At both national and state levels
Are hereby dissolved
This action is with immediate effect

Dey for your level o
It's alright when you know your class
Make you no go dey link with rebel o
And if e near you make you jump am pass

You be careful where you drop your bottle o
And you be careful with the drugs dem peddle also
Dem go suck up your blood and cellulose
And dem go leave you for the street nowhere to go to

Omo come and tell me wetin be this
So so so omo make you no go try rubbish
Omo me I no be small pikin
No be kokogbo no be shokolokobangoshe o

Tell me do you know the level wey pass you
Tell me do you know the level wey pass you
Tell me do you know the level wey pass you
Tell me now do you know the level wey pass you

Hold,hold on
If I call you ehn
You go pick your phone
Holla come around come around e don cold

You wan form cool
Tell me all the things wey go make me fall fool
No Bloodman, tell me why you let your highness take all of you
Do you let your conscience take your control
Do you mean my booty make you confuse

You tell me say,you tell me say loud
You needing love you giving none out
And everyday you asking God that
You needing this,you needing that that

Tell me do you know the level wey pass you
Tell me do you know the level wey pass you
Tell me do you know the level wey pass you
Tell me now do you know the level wey pass you

Omo come and tell me wetin be this
So so so omo make you no go try rubbish
Omo me I no be small pikin
No be kokogbo no be shokolokobangoshe o
Omo come and tell me wetin be this
So so so omo make you no go try rubbish
Omo me I no be small pikin
No be kokogbo no be shokolokobangoshe o



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link