Iworiwo (feat. Ravington)

Pause pause pause hope you listening to me
They call me Badman but I'm pushing it legit
You know the money means everything to me
So I'm singing these songs till the music get me rich

I no dey whitewash I no dey bleach
I never tell lies I forever keep it real
Till the money be my mouthhwash I go still dey spit
Omo e be real things wey be say a jigga need

Which way to follow
Brozay I don't know
Gba mi l'eti k'in d'olowo
Gba mi l'eti k'in d'olowo
Which way to follow
Brozay I don't know
Gba mi l'eti k'in d'olowo
Gba mi l'eti k'in d'olowo

Oh the more you know
Ma so fun won baby
Iworiwo
I been feeling lame
Iworiwo
Maybe you could save me
Iworiwo

You can never find me in a criss-cross
That is how I do remain a big boss
I stay ahead like cunnilingus
Kill dem with the silence when dem making big noise

Can't see me coming it's always sudden
I'm never talking I'm always watching
To be a Badman is a heavy burden
It requires a lot of problem solving

So everyday I put my mind to the grind
And one day a nigga gonna smile to the bank
And as soon as a nigga get in touch with the bag
A nigga switch up only move with the gang

The gang know say Madisin ah uptight
Avoid me make e no go cause fight
How I show them the way I just be like torchlight
Running from the tough life my guy

Me telling them oh
The more you know
Ma so fun won baby
Iworiwo
I been feeling lame
Iworiwo
Maybe you could save me
Iworiwo

Which way to follow
Brozay I don't know
Gba mi l'eti k'in d'olowo
Gba mi l'eti k'in d'olowo
Which way to follow
Brozay I don't know
Gba mi l'eti k'in d'olowo
Gba mi l'eti k'in d'olowo



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link