Ebelebe (feat. Wizkid) [Mixed]

Ebelebe
Na your side, baby girl, I wan dey
All of the things wey you do I wan craze
Na me and you everything I wan dey
Heavy duty, make a nigga wan pay
If na craze, baby girl, I wan craze
If na dey, baby girl, I wan dey
And by your side, baby girl, I wan dey

Oya, jó, jó, jó
Girl you fine, I can't take
Every day, every day, every second say na party
We go dey, we go play, you go sẹ, ọmọtena
And you know and you know say no one like me
You go take, take, take, take
I go gbẹ, you go gbẹ
Ọmọtena, make you tell mе I be Gatsby
I no dey run such play
We go dey, I go show you how we dey
Make you show me how you nasty

Bison, fighting
I'm a street fighter like Tyson
And I don't care what I like seeing
Me I like dark and the light skin
Girl dem sugar like Wiz, yeah, yeah
All dem girl that like trips, yeah, yeah
Most of my girls they like trees, yeah, yeah
All of dem girls are like me, yeah, yeah

Give it to me
To me, to me, gbé mì, gbé mì
Kill me, kuku kill me
Body on me, put it on me
Ah, really
Really, really
Bad bunny, ba mí ní bí
Ní bí, fún mì ní bí
Ọmọ lọ dùn tó yí

Ebelebe
Na your side, baby girl, I wan dey
All of the things wey you do I wan craze
Na me and you everything I wan dey
Heavy duty, make a nigga wan pay
If na craze, baby girl, I wan craze
If na dey, baby girl, I wan dey
And by your side, baby girl, I wan dey

She want to love me by force
She say that WC wanna be yours
Na so she start to give me kisses and hugs
She say she no go ever leave me because
'Cause
Yeah, she love me of course
And she know say WC na the source
She want heaven and earth and more
So I'm shooting it up to the stars, yeah

Give it to me
To me, to me, gbé mì, gbé mì
Kill me, kuku kill me
Body on me, put it on me
Really (DJ Tunez)
Really, really
Bad bunny, ba mí ní bí
Ní bí, fún mì ní bí
Ọmọ lọ dùn tó yí



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link