NO COMPETITION (feat. Asake) [Mixed]

No competi-, competi-
Competition for my lady
Oh, no
'Cause she get everything wey I need in a woman and more
My lady, if you see my lady o
Istolobon won
You go know sey people fine
You go know sey God design na elele (oh, na elele, oh ah)

Shey na yansh o? (Eh), be like mattress (eh)
Shey na face o? (Eh), be like actress (eh)
I say nobody fit contest o
Oh, oh, oh, with my baby o
Shey na yansh o? Shey na face o?
Shey na waist o? Una no be mate o
Uh-uh, wo-wo-wo-wo-wo
Nobody to fit contest o, uh

My Agbani Darego
Olo mi, my Nene go
Ọmọ mummy, èlé daddy
Mr. Money, like lеpa shandi
Ṣo mọ pe you carry, o tobi
O l'ara, o l'omi
Fa mi mọra, Angelina Jolie
Iwọ nikan, nikan, nikan, nikan, o ti to mi

Mo ko ẹ jẹ bii ti Indomie
Baby, durọ mọ mi, no go leave me lonely
Gbagbe jonzing, make you leave the story
Ma lọ kan'ra mọ mi, 'cause you see me stoning
Iwọ ṣa maa wo mi
Bi mo ṣe n jo, iwọ ṣa maa wo mi
O ni problem, iwọ l'alabaro mi
Ọlọlade o, k'ori mi maa ta ko mi o

'Cause you got my soul, my soul
You're the melody for my soul
Girlie, you're my all, my all
Can't leave you alone
Oh, oh

No competi-, competi-
Competition for my lady
Oh, no
'Cause she get everything wey I need in a woman and more
My lady, if you see my lady o
Istolobon won
You go know sey people fine
You go know sey God design na elele (oh, na elele, oh ah)

Shey na yansh o? (Eh), be like mattress (eh)
Shey na face o? (Eh), be like actress (eh)
I say nobody fit contest o
Oh, oh, oh, with my baby o
Shey na yansh o? Shey na face o?
Shey na waist o? Una no be mate o
Uh-uh, wo-wo-wo-wo-wo



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link