Charm (Mixed)

See body o (see body, see body o)
Egba mi o (egba mi, egba mi o)
E dey burst my bololo
E dey burst my bololo (e dey burst my bololo)
Please help me o
Me I don jam wetin pass me o

Come here, wetin dey worry you?
Bring body make I rock am (yeah, yeah)
I know you senior me
I get money pass your papa
Wetin you want wey I no fit do for you?
Why you wan dey buga wọn?
Shey you be Kizz Daniel ni?
You better drop your body armor

You too dey form with this love of a thing baby eh, lend me, lend
I get pounds for you, you wan dey do like say eh, naira no dey end
You too dey stiff, dey do like say your waist no dey eh, e no dey bend
Oya follow my command, baby, do like I do
Baby, front and back
Gimme boom-baka-boom

Soco, ah
Sofry with this body
Make we run am on a low-key
Baby, you know me
E get as you go move wey I no go gree
Come make I drive your hmm
Come make I drive this your jalopy
Baby, allow me
Tip you off with alawi

Come here, wetin dey worry you? (Worry you, uh)
Bring body make I rock am (yeah, yeah)
I know you senior me (me)
I get money pass your papa (pass your papa o)
Wetin you want wey I no fit do for you? (Wetin you want wey I no fit do for you?)
Why you wan dey buga wọn? (Buga wọn)
Shey you be Kizz Daniel ni? (Hmm)
You better drop your body armor

Soco, ah (ayy)
Sofry with this body
Make we run am on a low-key
Baby, you know me
E get as you go move wey I no go gree
Come make I drive your hmm
Come make I drive this your jalopy
(DJ Tunez)



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link