No Excuse

Woh
Gbc record
Onwero
Abumu that boy isi gbarigoo
Popo aman jide nwumum ebe m narigoo
Tell the girls I broke there heart I'm sorry o
Cos they never ment love they came for my money o
Ije rap a mgbe mno na Lag ka mbido
Only 10 people na them Dey like my video
Anywhere them dem dey do freestyle
Na there I go like to go
Who I go come leave shop for Okenwa go know
Isere afia? wepu bible ebe ana azu ludo
My side is still dark but obele oge chi ka ga efo o
Cos I never even start checkzie mgbe mga ebido

Aluba no depend on any family member
Go harder depend on yourself you go soon hammer
Ma abali ma ndeli nwanne na achu the paper
If e drop use a phone call and tell them to gather
Aluba no depend on any family member
Go harder depend on yourself you go soon hammer
Ma abali ma ndeli nwanne na achu the paper
If e drop use a phone call and tell them to gather

Mama told you this told you that mama told you nothing
Onye ano na emere ekpere no na ebe Ona aku doggy
Be forming bad bitch I'm not judging cos I'm not holy
But nsogbu bia kita are you sure you are going scoffs free?
You fit do Weytin I do escape them go catch you
You Dey do your thing I Dey do my thing Cos I no be you
If your family no gree help weytin you go do?
Gbabakwa mbo no excuse ma you go help you

Aluba no depend on any family member
Go harder depend on yourself you go soon hammer
Ma abali ma ndeli nwanne na achu the paper
If e drop use a phone call and tell them to gather
Aluba no depend on any family member
Go harder depend on yourself you go soon hammer
Ma abali ma ndeli nwanne na achu the paper
If e drop use a phone call and tell them to gather

Onwero
GBC



Credits
Writer(s): Anih Elijah
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link