Molly

(Gbc Record)
Onwero
See
Whalai I get am for melody
I study psychology
But my girlfriend want am for money
She dey use am for Molly
I get am for melody
I study psychology
But my girlfriend want am for money
She dey use am for Molly
Eeeeh
Mtseew mtseew
Gbojom
Bia heys
(Bia heys)
Kee way
(Kee way)
Sheybi we Dey
(We Dey)
Tingasa
(Tingasa)
Bia babe
(Bia babe)
Kee way
(Kee way)
Sheybi we Dey
(We Dey)
Imekata nye Nnwa molly
Ife oga ata gi bu ntari
I carry am enter party
She come stand like say she be navy
Ayi na agbakasi all the night clubs
Ibata umu asa adi surplus
If you see my lane don't cross
Iga eburu asa m I swear no trust
Whalai I get am for melody
I study psychology
But my girlfriend want am for money
She dey use am for Molly
I get am for melody
I study psychology
But my girlfriend want am for money
She dey use am for Molly
Eeeeh
Mtseew mtseew
Gbojom
Bia heys
(Bia heys)
Kee way
(Kee way)
Sheybi we Dey
(We Dey)
Tingasa
(Tingasa)
Bia babe
(Bia babe)
Kee way
(Kee way)
Sheybi we Dey
(We Dey)
Onye ji ego Adia eme debate
Why I go Dey look Uche face
Icho ka okpoonam back to base
If I do do I know my gage
Na me you come Dey compensate
Bad boy wey them under rate
I dey play with there figure 8
If I do do I know my gage
Whalai I get am for melody
I study psychology
But my girlfriend want am for money
She dey use am for Molly
I get am for melody
I study psychology
But my girlfriend want am for money
She dey use am for Molly
Eeeeh
Mtseew mtseew
Gbojom
Bia heys
(Bia heys)
Kee way
(Kee way)
Sheybi we Dey
(We Dey)
Tingasa
(Tingasa)
Bia babe
(Bia babe)
Kee way
(Kee way)
Sheybi we Dey
(We Dey)



Credits
Writer(s): Anih Elijah, David Ogunniyi
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link