Comot Body

If your babe loose guard
We go flex her
Lay curse on her
We go bless her
If her life too easy
We go stress her
If her soundtrack Jonz
We go next her
If I like your Banny
I go try luck
Any money wey you add
We go minus
If she see you from my car
She go whine up
When we give her triangular
She go find us

We dey tip tip tap
Navigate dey go
We no dey fear rough sea
Na the face dey show
One on one is allowed
Shaking tree collect
For the zero zero hour
Chasing chicks for net

Comot body oh
Comot body oh
Comot body oh
Comot body oh
Port harcourt oh
Port harcourt oh
Port harcourt oh
Port harcourt oh

Comot body oh
Comot body oh
Comot body oh
Comot body oh
Port harcourt oh
Port harcourt oh
Port harcourt oh
Port harcourt oh

If I go borokiri
I Dey know myself
If them bring loud
I Dey roll myself
Bannies plenty
I Dey bone my Ex
If u like DIALO
U go know WYCLEF

If you hear gun sound
Try pick up ur pace
No go Abuja down
To go pick up ur date
U fit collect anytime
No cap or noise
Shout anyhow dem
Go drag ur voice

If I like your banny
I go try luck
Any money wey you add
We go minus
If she see you from my car
She go whine up
When we give her triangular
She go find us

Comot body oh
Comot body oh
Comot body oh
Comot body oh
Port harcourt oh
Port harcourt oh
Port harcourt oh
Port harcourt oh

Comot body oh
Comot body oh
Comot body oh
Comot body oh
Port harcourt oh
Port harcourt oh
Port harcourt oh
Port harcourt oh

If your babe loose guard
We go flex her
Lay curse on her
We go bless her
If her life too easy
We go stress her
If her soundtrack Jonz
We go next her
If I like your Banny
I go try luck
Any money wey you add
We go minus
If she see you from my car
She go whine up
When we give her triangular
She go find us
Tflexx
Afro cult
Dem know no us musicians



Credits
Writer(s): Edmond A Osumawei, Tamunoomie Nime Lazarus
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link