Green Snake (feat. Jay D’Unstoppable & Tyt Barney)
Yoh
Its Eddiroll baby
Afro Cult
Yeah
They call me Jay d unstoppable
Tflexx you know say some people
Get as dem dey live there life
Make I tell them
Make dem play bouncing ball
Make them play bouncing ball
You dey hear me
Omoh
Aboy there
I know friends wey bad
I know friends wey good
I know friends wey arrogant
Friends wey rude
I know friends wey wan Gum body
Friends wey glue
I know friends wey be sun
I know friends wey moon
This life wey we Dey
Bad people plenty
Good people dem be four
And bad twenty
Bad people na your friend
Na bad people Dey with you
Inside church wey u Dey
Na bad people pray with u
Be careful who you trust
Some people them be green snake
They cannot be your real friends
All up in your business
Show them all your weakness
Be careful who you trust
Some people them be green snake
They up all in your business
Tryno see you fall
Using all your weakness
They cannot be your real friends
A green snake in the bush
In a bad way big name in the hood
With a sad face replacing the mood
On my reggae replaying their blues
Me I cannot trust another eh
Cos when I trust all I get is underrate
I wanna be on my own and chill
In my friendship all I want is real
Be careful who you trust
Some people them be green snake
They cannot be your real friends
All up in your business
Show them all your weakness
Be careful who you trust
Some people them be green snake
They up all in your business
Tryno see you fall
Using all your weakness
They cannot be your real friends
It was watch my back I watch your back
But I can tell these days it don't work like that
Some friends go help just to Dey talk and brag
Dey share receipt and you go see screenshot around
Me I never trust none of them
I remember rainy days wey my umbrella Dey cover them
Now e be like say I bother them
And when I make it to the top me I swear I no go holla them
Be careful who you trust
Some people them be green snake
They cannot be your real friends
All up in your business
Show them all your weakness
Be careful who you trust
Some people them be green snake
They up all in your business
Tryno see you fall
Using all your weakness
They cannot be your real friends
Its Eddiroll baby
Afro Cult
Yeah
They call me Jay d unstoppable
Tflexx you know say some people
Get as dem dey live there life
Make I tell them
Make dem play bouncing ball
Make them play bouncing ball
You dey hear me
Omoh
Aboy there
I know friends wey bad
I know friends wey good
I know friends wey arrogant
Friends wey rude
I know friends wey wan Gum body
Friends wey glue
I know friends wey be sun
I know friends wey moon
This life wey we Dey
Bad people plenty
Good people dem be four
And bad twenty
Bad people na your friend
Na bad people Dey with you
Inside church wey u Dey
Na bad people pray with u
Be careful who you trust
Some people them be green snake
They cannot be your real friends
All up in your business
Show them all your weakness
Be careful who you trust
Some people them be green snake
They up all in your business
Tryno see you fall
Using all your weakness
They cannot be your real friends
A green snake in the bush
In a bad way big name in the hood
With a sad face replacing the mood
On my reggae replaying their blues
Me I cannot trust another eh
Cos when I trust all I get is underrate
I wanna be on my own and chill
In my friendship all I want is real
Be careful who you trust
Some people them be green snake
They cannot be your real friends
All up in your business
Show them all your weakness
Be careful who you trust
Some people them be green snake
They up all in your business
Tryno see you fall
Using all your weakness
They cannot be your real friends
It was watch my back I watch your back
But I can tell these days it don't work like that
Some friends go help just to Dey talk and brag
Dey share receipt and you go see screenshot around
Me I never trust none of them
I remember rainy days wey my umbrella Dey cover them
Now e be like say I bother them
And when I make it to the top me I swear I no go holla them
Be careful who you trust
Some people them be green snake
They cannot be your real friends
All up in your business
Show them all your weakness
Be careful who you trust
Some people them be green snake
They up all in your business
Tryno see you fall
Using all your weakness
They cannot be your real friends
Credits
Writer(s): Edmond A Osumawei, Tamunoomie Nime Lazarus
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.