Asawana

How e dey be
Afro cult
Aaaaaah Izoooon!!!
Nyaaah!!!
Izon keme emi?
Emiye!
Omo no joy oh (no joy oh)
Them say we be bad people
We be irritant
We kidnap people
We be militant
We Dey pick isam
We no relevant
We be Antelope
Them be Elephant

Ijaw boys
Them Dey challenge Ijaw boys
Ijaw boys
Them wan challenge Ijaw boys

Asawana
(WANA)
Wana
Asawana
(WANA)
Wana
Asawana
(WANA)
Wana
Asawana
(WANA)
(Wana)
Bini kpo esinya
(Wana)
Foyin kpo esinya
(Wana)
Iyeri Kpo esinya
(Wana)

Ijaw boy dem Dey para for me
Say I too loud dem Dey hala for me
Small oil wey I see wey dem gather for me
Say my kpo fire be like the Sallah for me
I Dey polish my life n no mallam for me
No go follow bam boys wey no gallant for me
Chasing your goal you be Halland for me
Keep it real I be THOR you be HAMMER for me

Ijaw boys
Them Dey challenge Ijaw boys
Ijaw boys
Them wan challenge Ijaw boys

Asawana
(WANA)
Wana
Asawana
(WANA)
Wana
Asawana
(WANA)
Wana
Asawana
(WANA)
(Wana)
Bini kpo esinya
(Wana)
Foyin kpo esinya
(Wana)
Iyeri Kpo esinya
(Wana)

Them say we be bad people
We be irritant
We kidnap people
We be militant
We Dey pick isam
We no relevant
We be Antelope
Them be Elephant

Ijaw boys
Them Dey challenge Ijaw boys
Ijaw boys
Them wan challenge Ijaw boys

Asawana
(WANA)
Wana
Asawana
(WANA)
Wana
Asawana
(WANA)
Wana
Asawana
(WANA)
(Wana)
Bini kpo esinya
(Wana)
Foyin kpo esinya
(Wana)
Iyeri Kpo esinya
(Wana)



Credits
Writer(s): Edmond A Osumawei, Tamunoomie Nime Lazarus
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link