Inner Joy (Mixed)

Fight the demon wey dey hold me
Don't you tell me make I coolie down
Remember back inna ghetto, we dey sleep for ground
Now we rub the shoulder with da ceiling fan, hmm-mm

A nigga-nigga wey dey fight with a nigga-nigga
With another nigga wey no get shishi, nigga-nigga
A nigga-nigga get a rifle, a nigga-nigga
And a high night and a nigga pull a trigger

Yes, I got the upper hand oh
So me I hold am with my mind oh
No dey form jagaban oh
Na my jaga music everybody ban, you know
And when I sit down oh
Then I start to reason how e been dey grind oh
Plenty things attack e man oh
But don't you mess up with my other man oh, e-oh, e-oh, e-oh

My inner joy, my inner joy
All I want is my inner joy, my inner joy
No dey mess with me at all, my inner joy
All I need is my inner joy, my inner joy, joy, joy
My inner joy, my inner joy
All I want is my inner joy, my inner joy
No dey mess with me at all, my inner joy
All I need is my inner joy, my inner joy, joy, joy

Tinkoledo nededo
Bet Abigail, ojuju since body na fiber
I do watin I dey do
No matter wetin you do, jealousy go gather, hmm

You see the reason I fuck with you, my nigga
Say na because you no dey stingy with da cigar
Even your lady I dey knack am with Maltina oh
It is unnecessary to give her, give her, give her

Situations don badi oh
When you come inna me city run madi oh
And all of them neighbors don wild oh
But inna this Naija everything e don cast oh

You see the reason I fuck with you, my nigga
Say na because you no dey stingy with da cigar
Even your lady I dey knack am with Maltina

Yes, I got the upper hand oh
So me I hold am with my mind oh
No dey form jagaban oh
Na my jaga music everybody ban, you know
And when I sit down oh
Then I start to reason how e been dey grind oh
Plenty things attack e man oh
But don't you mess up with my other man oh, e-oh, e-oh, e-oh

My inner joy, my inner joy
All I want is my inner joy, my inner joy
No dey mess with me at all, my inner joy
All I need is my inner joy, my inner joy, joy, joy
My inner joy, my inner joy
All I want is my inner joy, my inner joy
No dey mess with me at all, my inner joy
All I need is my inner joy, my inner joy, joy, joy



Credits
Writer(s): Michael Babatunde Adeyinka, Thierry Lohier, Divine Precious, Kufre Okon, Daniel Kalu Onoh
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link